In this post, you will find the complete Find A Bae Lyrics by Kizz Daniel, and you will also find the YouTube video of the song at the end of this post for your listening pleasure.
Now, without wasting your time, let’s get straight to it.
READ ALSO: Dance Your Dance Lyrics by The Cavemen
Find A Bae Lyrics by Kizz Daniel
Intro
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Verse 1
I’m almost 30, mumsy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cooking, yeah, yeah, yeah
I don’t know mumsy
O madun, o madun ki ma ri
I like anything wey get bakasi
Moni popcy mofi jo, kos’omo ele
Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k’olo find a bae oh
Tobi, don’t rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four
Verse 2
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
Till I travel to Baghdad
Kin lo w’omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
READ ALSO: Anadwo Lyrics by Sarkodie Feat. King Promise
Watch Find A Bae by Kizz Daniel
मेरा मानना है कि यह लेख आपके लिए उपयोगी था और आपने इसका हर आनंद लिया। कृपया हमें नीचे एक टिप्पणी छोड़ने के लिए स्वतंत्र महसूस करें यदि आपके पास कोई है।
जानकारी की आवश्यकता हो और उन लोगों तक पहुंचने में मदद मिल सके ।
धन्यवाद!!!
उत्तर