Find A Bae Lyrics by Kizz Daniel
Find A Bae Lyrics by Kizz Daniel

In this post, you will find the complete Find A Bae by , and you will also find the video of the song at the end of this post for your listening pleasure.

Now, without wasting your time, let's get straight to it.

READ ALSO: Dance Your Dance Lyrics by The Cavemen

Find A Bae Lyrics by Kizz Daniel

Intro
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

Verse 1
I'm almost 30, mumsy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cooking, yeah, yeah, yeah
I don't know mumsy
O madun, o madun ki ma ri
I like anything wey get bakasi
Moni popcy mofi jo, kos'omo ele

Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae oh
Tobi, don't rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four

Verse 2
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
Till I travel to Baghdad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh

Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

READ ALSO: Anadwo Lyrics by Sarkodie Feat. King Promise

Watch Find A Bae by Kizz Daniel


I believe this article was helpful to you and that you enjoyed every bit of it. Please feel free to leave us a comment below if you have any. 

Also, help us share this article on social media to help us reach more people who needs this information. 
Thanks!!!

Discover more from Detailed Guide Blog

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

You May Also Like

Pipa Lyrics by Kizz Daniel

In this post, you will find the complete Pipa Lyrics by Kizz…
Netflix Movies For Easter

Top 10 Netflix Movies For Easter

Every year, Easter is filled with friends, family, and fun, like all…
Charles Okocha and Portable

“Zazoo stop running” | Drama as Charles Okocha and Portable clash on the road, flaunts boxing skills | Video trends

Another drama is here as Nollywood actor Charles Okocha and Portable (a controversial singer)…
Anadwo Lyrics by Sarkodie Feat. King Promise

Anadwo Lyrics by Sarkodie Feat. King Promise

In this post, you will find the complete Anadwo Lyrics by Sarkodie…