Oxlade Lyrics
Sho Mi serves as the penultimate track on Oxlade’s OFA; Deluxe Edition, read the lyrics below and join in on the irresistible tune.
RELATED: Read ‘Doingz’ Lyrics by Oxlade
Oxlade – Sho Mi Lyrics
Chorus
As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death, I no dey fear evil o
Na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi
Verse 1
I dey see my timeline, e dey make me feel some kind,
E dey make me see some kind, e dey make me reason some kind things.
Oh, I dey reason them sometimes, people wey dey get money no get two head,
And I dey here my eyes dey too red o, hustling everyday for daily bread o,
Because my mama dey ask for wire
Owu dey blow my father o
Brothers dey send their aza o
And I dey here dey form Mr Gaza o
Things dey worry the neighbors
Things dey worry the landlord o
And still owu dey blow my server
And I still dey hold am down for my people o
Chorus
As I dey do my thing dey go
Oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi
Verse 2
Sometimes I dey think am, I no wan fall off
Sometimes I dey reason, I no wan broke
Sometimes I dey think am, I no wan fall down
Sometimes I dey reason, I no wan jonze
Before they celebrate me, I no wan jonze
Before they reason my matter, I no wan jonze
Chorus
As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the
Shadow of death, I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook